Thanks to visit codestin.com
Credit goes to www.scribd.com

0% found this document useful (0 votes)
38 views7 pages

Chat

Uploaded by

miamelano1234565
Copyright
© © All Rights Reserved
We take content rights seriously. If you suspect this is your content, claim it here.
Available Formats
Download as TXT, PDF, TXT or read online on Scribd
0% found this document useful (0 votes)
38 views7 pages

Chat

Uploaded by

miamelano1234565
Copyright
© © All Rights Reserved
We take content rights seriously. If you suspect this is your content, claim it here.
Available Formats
Download as TXT, PDF, TXT or read online on Scribd
You are on page 1/ 7

[12/08/2024, 1:44:32 AM] Aduke 💕: Messages and calls are end-to-end encrypted.

No
one outside of this chat, not even WhatsApp, can read or listen to them.
[12/08/2024, 1:44:32 AM] Aduke 💕: Disappearing messages were turned on. New
messages will disappear from this chat 24 hours after they're sent, except when
kept. Tap to change.
[12/08/2024, 1:46:51 AM] Ola Mummy: You turned off disappearing messages. Tap to
change.
[12/08/2024, 1:46:55 AM] Aduke 💕: Yeah ask her
[12/08/2024, 1:47:12 AM] Ola Mummy: Me i no know ooo
[12/08/2024, 1:48:10 AM] Aduke 💕: You don know now 🌚
[12/08/2024, 1:48:44 AM] Ola Mummy: Ok oooo
[12/08/2024, 1:48:53 AM] Ola Mummy: Nice meeting you 😂😂
[12/08/2024, 1:50:06 AM] Aduke 😹
: Ode 😹
[12/08/2024, 1:50:15 AM] Aduke 😂
: Nice meeting you lati Odun melo 😹
[12/08/2024, 1:50:33 AM] Ola Mummy: Me I no know ooo
[12/08/2024, 1:51:07 AM] Aduke 💕: When we Dey primary school
You no tell me say nice meeting you 😂😹
Now wey we don know ourself don tey you con tell me say nice meeting you 😹
[12/08/2024, 1:51:13 AM] Aduke 😹
: Omoh oti ni touch 😹
[12/08/2024, 1:51:17 AM] Aduke 💕: You don know
[12/08/2024, 1:51:37 AM] Ola Mummy: I no you for primary school 😟
[12/08/2024, 1:52:04 AM] Aduke 💕: We use to carp nah
[12/08/2024, 1:52:18 AM] Ola Mummy: I no know ooo
[12/08/2024, 1:52:32 AM] Aduke 💕: Shebi me, you, ire, Elizabeth and moyin
[12/08/2024, 1:52:37 AM] Aduke 💕: You have a friend also David
[12/08/2024, 1:52:42 AM] Aduke 💕: You don forget
[12/08/2024, 1:52:50 AM] Ola Mummy: I swear
[12/08/2024, 1:53:56 AM] Aduke 😹
: Pele 😹
Me self no remember you but if I see you like this your face looks familiar I con
ask ire nah she now told me that we are school mate in primary school
[12/08/2024, 1:54:29 AM] Ola Mummy: Who be ire sef and btw which school you go for
primary
[12/08/2024, 1:55:15 AM] Aduke 💕: Elizabeth
[12/08/2024, 1:55:20 AM] Aduke 💕: Methodist
[12/08/2024, 1:55:33 AM] Ola Mummy: Ahh
[12/08/2024, 1:55:38 AM] Ola Mummy: You get her number
[12/08/2024, 1:55:41 AM] Aduke 💕: But is only primary six
[12/08/2024, 1:55:44 AM] Aduke 💕: Yeah
[12/08/2024, 1:55:53 AM] Aduke 💕: You know there is two Elizabeth
[12/08/2024, 1:55:59 AM] Ola Mummy: Gimme Abeg
[12/08/2024, 1:56:09 AM] Ola Mummy: Yes
[12/08/2024, 1:56:13 AM] Aduke 😍
: <attached: 00000035-A_____YO😍.vcf>
[12/08/2024, 1:56:25 AM] Ola Mummy: She know me?
[12/08/2024, 1:56:56 AM] Aduke 💕: The one wey Dey live ado I Dey call ire
But if you introduce your self to her she can still remember
[12/08/2024, 1:57:22 AM] Ola Mummy: Shey that one wey Dey ado?
[12/08/2024, 1:57:26 AM] Ola Mummy: I know that one jhare
[12/08/2024, 1:57:46 AM] Aduke 💕: Yes
[12/08/2024, 1:57:50 AM] Aduke 💕: I know
[12/08/2024, 1:58:06 AM] Ola Mummy: That one wey fair we Dey live for agbowa but I
first that second Elizabeth leave scul na
[12/08/2024, 1:58:18 AM] Aduke 💕: Yes
[12/08/2024, 1:58:38 AM] Ola Mummy: I first you too leave scul?
[12/08/2024, 1:58:55 AM] Aduke 💕: You no do common entrance with us Shebi
[12/08/2024, 1:59:02 AM] Ola Mummy: Yea
[12/08/2024, 1:59:06 AM] Ola Mummy: But I no remember you aje
[12/08/2024, 1:59:41 AM] Ola Mummy: You get the second Elizabeth pic
[12/08/2024, 1:59:57 AM] Ola Mummy: Before I text her make I see if she still fine
[12/08/2024, 2:00:04 AM] Aduke 💕: Wait
[12/08/2024, 2:01:23 AM] Aduke 💕: image omitted
[12/08/2024, 2:01:39 AM] Ola Mummy: Ahh no be this one sef
[12/08/2024, 2:01:45 AM] Aduke 💕: Which one
[12/08/2024, 2:02:04 AM] Ola Mummy: Ohh I remember that one her name no be
Elizabeth na mistura
[12/08/2024, 2:02:19 AM] Aduke 💕: I can’t remember Mistura
[12/08/2024, 2:02:36 AM] Aduke 💕: Who is her friend
Like do you remember anybody that she use to play with
[12/08/2024, 2:03:04 AM] Ola Mummy: No but she do play with Feranmi
[12/08/2024, 2:03:11 AM] Ola Mummy: You know Feranmi na?
[12/08/2024, 2:03:18 AM] Aduke 💕: Oh is it Yemisi
[12/08/2024, 2:03:26 AM] Aduke 💕: Yes she is my friend
[12/08/2024, 2:03:46 AM] Aduke 💕: I did not hear from her since we left primary
school
No one knows where she is now self
[12/08/2024, 2:03:50 AM] Aduke 💕: I don miss her like mad
[12/08/2024, 2:04:11 AM] Ola Mummy: Nope that short dwarf no be that one
[12/08/2024, 2:04:25 AM] Aduke 😂
: Ah koda bayi o 😹
[12/08/2024, 2:04:37 AM] Aduke 💕: Boys you should ask IREOLUWA sha she fit know the
girl
[12/08/2024, 2:04:44 AM] Ola Mummy: Na mistura I Dey talk jhare
[12/08/2024, 2:04:56 AM] Aduke 💕: Idk her
[12/08/2024, 2:05:18 AM] Ola Mummy: When I leave school that time people tell me
say she Dey play with quam
[12/08/2024, 2:05:44 AM] Aduke 💕: I no remember her again but I go ask ire sha
[12/08/2024, 2:05:49 AM] Ola Mummy: Ok
[12/08/2024, 2:06:15 AM] Ola Mummy: This werey wey you give me her numba don shenk
me before when I still Dey use 6
[12/08/2024, 2:06:21 AM] Ola Mummy: Oloribu omo
[12/08/2024, 2:06:31 AM] Aduke 😹
: She don turn AJa😹
[12/08/2024, 2:06:54 AM] Aduke 💕: Nah boy house she Dey sleep up and down
She no get ranked jare
[12/08/2024, 2:07:28 AM] Ola Mummy: Aje that time sef I just wan fuck her because
that time I Dey date Iyanu
[12/08/2024, 2:07:38 AM] Ola Mummy: She Shenk me seh
[12/08/2024, 2:07:44 AM] Aduke 💕: Ah
[12/08/2024, 2:07:52 AM] Aduke 😹
: Werey wey no get ranked they shenk 😹
[12/08/2024, 2:08:16 AM] Ola Mummy: No na like 2years ago ooo
[12/08/2024, 2:08:50 AM] Aduke 💕: Oh
Before she begin Dey stay at Epe she no get ranked
[12/08/2024, 2:09:15 AM] Ola Mummy: Like 3months ago I go buy sharwarma beside one
shop she come Dey call my name
[12/08/2024, 2:09:28 AM] Ola Mummy: I no answer her oo aje
[12/08/2024, 2:09:33 AM] Aduke 💕: Nah that shop she Dey learn work
[12/08/2024, 2:09:46 AM] Aduke 💕: Ah you for don fuck her jare
She cheap
[12/08/2024, 2:10:11 AM] Ola Mummy: Where she Dey live now
[12/08/2024, 2:10:23 AM] Aduke 💕: Epe her dad place
[12/08/2024, 2:10:29 AM] Aduke 💕: But she go come Agbowa
[12/08/2024, 2:10:34 AM] Aduke 💕: If you text her
[12/08/2024, 2:10:44 AM] Ola Mummy: Omo I go call her next week I go lodge her Mafo
bby
[12/08/2024, 2:10:53 AM] Ola Mummy: Ara n Kan mi
[12/08/2024, 2:11:02 AM] Aduke 😹
: MotIgbo give me full gist later 😹 👋
[12/08/2024, 2:11:09 AM] Ola Mummy: Ok bby
[12/08/2024, 2:11:11 AM] Ola Mummy: Mafo
[12/08/2024, 2:11:28 AM] Aduke 💕: <attached: 00000094-STICKER-2024-08-12-02-11-
28.webp>
[12/08/2024, 2:12:20 AM] Ola Mummy: Gimme another girl na
[12/08/2024, 2:13:00 AM] Aduke 💕: I no get friend o
[12/08/2024, 2:13:20 AM] Aduke 💕: My character no good them don leave me
I no get person wey I fit give you
[12/08/2024, 2:13:27 AM] Aduke 😂
: 😂
[12/08/2024, 2:13:58 AM] Ola Mummy: Gimme any girl jhare
[12/08/2024, 2:14:15 AM] Aduke 💕: Oya tomorrow I go text you if I don see girl
[12/08/2024, 2:14:38 AM] Ola Mummy: Ok
[12/08/2024, 2:14:42 AM] Ola Mummy: Eshey gan ma
[12/08/2024, 2:14:52 AM] Aduke 💕: Ko to pe
[12/08/2024, 2:15:04 AM] Ola Mummy: 😂
[12/08/2024, 2:15:19 AM] Aduke 💕: <attached: 00000105-STICKER-2024-08-12-02-15-
19.webp>
[12/08/2024, 2:15:37 AM] Aduke 😹
: Make them sha no con beat me for house 😹 for this
gbebo wey I Dey do 😂😹
[12/08/2024, 2:16:15 AM] Ola Mummy: Ahh 😂
😂😹
[12/08/2024, 2:16:22 AM] Aduke :
[12/08/2024, 2:18:33 AM] Ola Mummy: Comman gimme TikTok Abi iG na 🫴🙏
[12/08/2024, 2:19:23 AM] Aduke 💕: I no get ig and TikTok
[12/08/2024, 2:19:27 AM] Aduke 💕: Ehn omo yahoo
[12/08/2024, 2:19:36 AM] Ola Mummy: 😟
[12/08/2024, 2:20:19 AM] Aduke 💕: <attached: 00000113-STICKER-2024-08-12-02-20-
19.webp>
[16/08/2024, 11:25:59 PM] Ola Mummy: Haffa
[16/08/2024, 11:26:07 PM] Aduke 💕: Cool you
[16/08/2024, 11:26:11 PM] Ola Mummy: Good
[16/08/2024, 11:26:18 PM] Aduke 💕: Ok Ejeh
[16/08/2024, 11:26:22 PM] Aduke 💕: Awon Iyawo nko
[16/08/2024, 11:26:43 PM] Ola Mummy: I no later reply that girl 😂 the one you
shared her number ni oo
[16/08/2024, 11:26:50 PM] Ola Mummy: Them don die
[16/08/2024, 11:26:54 PM] Aduke 😂: Ah 😹
[16/08/2024, 11:26:59 PM] Aduke 😂: lol 😂
[16/08/2024, 11:27:05 PM] Ola Mummy: I told you the girl don shenk me before
[16/08/2024, 11:27:29 PM] Aduke 💕: Werey wan do birthday Shey he fit live long like
this 😭😹 help me tell am he offend me o
[16/08/2024, 11:27:47 PM] Aduke 😭: So you con shenk her back 😹
[16/08/2024, 11:28:18 PM] Ola Mummy: I think say na the person wey I dey find na
Why I text her but when you told me she’s not the one she talk say who’s this I no
even view am not talking of reply
[16/08/2024, 11:28:22 PM] Ola Mummy: Wetin he do you
[16/08/2024, 11:28:47 PM] Aduke :😭😹
[16/08/2024, 11:29:01 PM] Aduke 💕: Nah cos of him and ire case o
[16/08/2024, 11:29:23 PM] Aduke 💕: And the Werey blocked me since then me self don
block am back
If he don see me he go Dey greet me I no answer o 😭😹
[16/08/2024, 11:29:34 PM] Ola Mummy: Oh
[16/08/2024, 11:29:39 PM] Ola Mummy: Ahh wicked girl
[16/08/2024, 11:30:00 PM] Aduke 💕: I no wicked nah
Nah him do me bad 😭😹
[16/08/2024, 11:31:00 PM] Ola Mummy: Hm ok oo sheybi he don later greet you na
[16/08/2024, 11:31:12 PM] Aduke 💕: I no fit answer except he apologize
[16/08/2024, 11:31:28 PM] Ola Mummy: Ahh the greetings means apologies
[16/08/2024, 11:32:01 PM] Aduke 💕: No o ko mean
[16/08/2024, 11:32:06 PM] Aduke 💕: O ma dobale
[16/08/2024, 11:32:22 PM] Ola Mummy: 😂😂😂
[16/08/2024, 11:33:19 PM] Aduke 💕: He don offend Awon iya
Help me tell am 😭😹
[16/08/2024, 11:33:30 PM] Ola Mummy: Ok oooo
[16/08/2024, 11:34:36 PM] Aduke 💕: Yes sir
[17/08/2024, 8:22:36 AM] Aduke 💕: Nah only my barber I wish long life o you see
that Elijah make I no talk
[20/08/2024, 11:51:21 PM] Aduke 💕: Send bby
[20/08/2024, 11:51:54 PM] Ola Mummy: <attached: 00000145-VIDEO-2024-08-20-23-51-
54.mp4>
[20/08/2024, 11:52:56 PM] Aduke 💕: Thanks
[25/08/2024, 11:52:18 PM] Aduke 😂: Oshi 😹
[25/08/2024, 11:52:28 PM] Ola Mummy: 😂😂😂
[26/08/2024, 8:44:25 PM] Aduke 😭
: Like say you get preeq 😹
[26/08/2024, 8:45:46 PM] Ola Mummy: 😹
[26/08/2024, 8:45:58 PM] Aduke 😹
: I lie 🤲😹
[26/08/2024, 8:46:10 PM] Ola Mummy: I sha get hand I go finger the hell outta
here 😹
[26/08/2024, 8:46:27 PM] Aduke 😂
: lol 😂
[26/08/2024, 8:46:36 PM] Aduke 😂
: Your hand small 😹
[26/08/2024, 8:47:47 PM] Ola Mummy: 😹
[26/08/2024, 8:48:10 PM] Aduke 💕: sticker omitted
[26/08/2024, 9:38:36 PM] Aduke 💕: I was not cheating nah
I was not cheating 😭😹
[26/08/2024, 9:42:29 PM] Ola Mummy: She’s not cheating na 😹😹😹
😭😹
[26/08/2024, 9:42:57 PM] Aduke :
[26/08/2024, 9:43:03 PM] Aduke 😹
: Omoh I feel the girl pain 😹
[26/08/2024, 9:43:12 PM] Aduke 😂
: I was not cheating nah 😹
[26/08/2024, 11:05:02 PM] Aduke 💕: Koshi nah everyday una go Dey remind person say I
single 😏😹
[26/08/2024, 11:05:12 PM] Ola Mummy: 😹😹😹
[28/08/2024, 11:00:03 PM] Ola Mummy: Anty aduke
[28/08/2024, 11:00:52 PM] Aduke 💕: Ehn bro Ola
[28/08/2024, 11:02:41 PM] Ola Mummy: I Dey greet ni ma
[28/08/2024, 11:02:53 PM] Aduke 💕: Okay sir
[30/08/2024, 8:51:13 PM] Ola Mummy: Teach me
[30/08/2024, 8:52:00 PM] Aduke 😌
: You go pay e no easy make person find update 😹
[30/08/2024, 8:53:05 PM] Ola Mummy: Abeg
[30/08/2024, 8:53:43 PM] Aduke 😂
: lol 😂
[30/08/2024, 8:53:49 PM] Aduke 💕: I go teach you
[30/08/2024, 8:53:53 PM] Aduke 😌
: Shey owo sub 😹
[30/08/2024, 9:00:49 PM] Ola Mummy: 🥲
[30/08/2024, 9:01:00 PM] Ola Mummy: Me wey no come get money nko 😢
[30/08/2024, 9:01:28 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:02:25 PM] Ola Mummy: Ok
[30/08/2024, 9:02:34 PM] Aduke 💕: Our chat no go far
[30/08/2024, 9:02:35 PM] Ola Mummy: <attached: 00000179-AUDIO-2024-08-30-21-02-
35.opus>
[30/08/2024, 9:02:45 PM] Ola Mummy: Ok
[30/08/2024, 9:03:04 PM] Aduke 💕: <attached: 00000181-AUDIO-2024-08-30-21-03-
04.opus>
[30/08/2024, 9:03:27 PM] Ola Mummy: Ok
[30/08/2024, 9:03:31 PM] Ola Mummy: You deleted this message.
[30/08/2024, 9:03:38 PM] Ola Mummy: You deleted this message.
[30/08/2024, 9:03:57 PM] Ola Mummy: <attached: 00000185-AUDIO-2024-08-30-21-03-
57.opus>
[30/08/2024, 9:04:17 PM] Aduke 😂
: Wetin but still yet Shey sub 😹
[30/08/2024, 9:04:47 PM] Ola Mummy: audio omitted
[30/08/2024, 9:05:16 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:06:11 PM] Ola Mummy: <attached: 00000189-AUDIO-2024-08-30-21-06-
11.opus>
[30/08/2024, 9:06:23 PM] Aduke 💕: No o
[30/08/2024, 9:08:59 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:12:45 PM] Ola Mummy: audio omitted
[30/08/2024, 9:14:22 PM] Aduke 💕: Ah Oloribu
[30/08/2024, 9:15:15 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:16:04 PM] Ola Mummy: audio omitted
[30/08/2024, 9:16:48 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:18:48 PM] Ola Mummy: audio omitted
[30/08/2024, 9:20:26 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:21:40 PM] Ola Mummy: audio omitted
[30/08/2024, 9:22:00 PM] Aduke 💕: <attached: 00000200-STICKER-2024-08-30-21-22-
00.webp>
[30/08/2024, 9:22:13 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:28:15 PM] Ola Mummy: audio omitted
[30/08/2024, 9:42:51 PM] Aduke 💕: Send view once
[30/08/2024, 9:43:05 PM] Aduke 😹
: With shikini money 😹
[30/08/2024, 9:46:35 PM] Ola Mummy: 😹😪😪
[30/08/2024, 9:46:41 PM] Aduke 💕: Oya
[30/08/2024, 9:46:46 PM] Ola Mummy: Make I send my epon
[30/08/2024, 9:46:57 PM] Aduke 💕: Oya
[30/08/2024, 9:47:11 PM] Ola Mummy: image omitted
[30/08/2024, 9:48:04 PM] Aduke 💕: image omitted
[30/08/2024, 9:48:54 PM] Ola Mummy: Ahh
[30/08/2024, 9:49:00 PM] Ola Mummy: Abi you Dey use second phone
[30/08/2024, 9:49:05 PM] Aduke 😂
: lol 😂
[30/08/2024, 9:49:13 PM] Aduke 💕: Shey it resemble editing <This message was
edited>
[30/08/2024, 9:53:32 PM] Ola Mummy: Ahh teach me na
[30/08/2024, 9:54:42 PM] Aduke 💕: audio omitted
[30/08/2024, 9:57:08 PM] Ola Mummy: Please na 😪
[30/08/2024, 9:57:31 PM] Aduke 💕: I go sell am for you 5k
[30/08/2024, 9:59:43 PM] Ola Mummy: Send view once
[30/08/2024, 10:00:03 PM] Aduke 💕: image omitted
[30/08/2024, 10:00:37 PM] Ola Mummy: Send another one I wan try something
[30/08/2024, 10:01:14 PM] Aduke 💕: image omitted
[30/08/2024, 10:05:19 PM] Ola Mummy: I no see am do jhare
[30/08/2024, 10:05:28 PM] Aduke 💕: sticker omitted
[30/08/2024, 10:05:30 PM] Aduke 💕: sticker omitted
[01/09/2024, 10:58:51 PM] Ola Mummy: 😹
[01/09/2024, 11:00:11 PM] Aduke 😏
: Wetin 😹
[01/09/2024, 11:10:23 PM] Ola Mummy: Witch 😹😹
[01/09/2024, 11:10:37 PM] Aduke 💕: Ni e
[01/09/2024, 11:10:46 PM] Aduke 💕: I Dey carry you go meeting tonight <This message
was edited>
[01/09/2024, 11:11:50 PM] Ola Mummy: Pray for me ooo
[01/09/2024, 11:11:59 PM] Ola Mummy: Mk una do ogun owo for me
[01/09/2024, 11:12:04 PM] Aduke 💕: Ani we Dey go together
[01/09/2024, 11:12:15 PM] Aduke 😹
: Oloribu nah your manhood dem go use 🤲😹
[01/09/2024, 11:12:54 PM] Ola Mummy: Oya
[01/09/2024, 11:13:06 PM] Ola Mummy: Oya call me <This message was edited>
[01/09/2024, 11:13:10 PM] Aduke 💕: Ok with $50m
[01/09/2024, 11:13:19 PM] Ola Mummy: Ole
[01/09/2024, 11:13:24 PM] Ola Mummy: How much una wan give me
[01/09/2024, 11:13:31 PM] Aduke 💕: Oloribu you wan do am for free <This message was
edited>
[01/09/2024, 11:13:40 PM] Aduke 💕: Billions naw
[01/09/2024, 11:13:53 PM] Ola Mummy: Ole ni gbo gbo yin
[01/09/2024, 11:14:31 PM] Aduke 💕: Oloshi you wan do Ogun owo for freee Ehn
[01/09/2024, 11:14:38 PM] Aduke 😹
: Ole okunrin 😹 👋
[01/09/2024, 11:14:40 PM] Ola Mummy: Yes na
[01/09/2024, 11:14:49 PM] Aduke 💕: Ah ole you be
[01/09/2024, 11:15:02 PM] Ola Mummy: Oya make I use my manhood for 200M
[01/09/2024, 11:15:17 PM] Aduke 💕: Ole you go still pay seh
[01/09/2024, 11:15:56 PM] Ola Mummy: I go pay 4k
[01/09/2024, 11:16:16 PM] Aduke 💕: You be thief
Haffa clear 😹 <This message was edited>
[01/09/2024, 11:16:19 PM] Ola Mummy: Or if I don get money I go Dey press urgent 2k
for una
[01/09/2024, 11:16:30 PM] Aduke 😂
: Ah Oloribu re o 😹
[01/09/2024, 11:16:33 PM] Aduke 💕: You never ready
[01/09/2024, 11:16:46 PM] Ola Mummy: Sha call me if you Dey go
[01/09/2024, 11:16:56 PM] Ola Mummy: I go know how I go follow that olori talk
[01/09/2024, 11:17:02 PM] Ola Mummy: I go seduce her
[01/09/2024, 11:17:24 PM] Aduke 💕: Ah Werey
[01/09/2024, 11:17:42 PM] Aduke 💕: Olori go just collect your manhood if you no fit
provide money Haffa clear 😹
[01/09/2024, 11:18:27 PM] Ola Mummy: I go tell her say I get big manhood I go carry
her short time
[01/09/2024, 11:18:33 PM] Ola Mummy: She go see say I no play
[01/09/2024, 11:18:44 PM] Aduke 💕: You wey be say nah atoto you get
[01/09/2024, 11:18:45 PM] Ola Mummy: So she go do the ogun owo for me
[01/09/2024, 11:18:55 PM] Aduke 😹
: O play 😹
[01/09/2024, 11:19:29 PM] Ola Mummy: My thing is big ooo no think am
[01/09/2024, 11:20:20 PM] Aduke 💕: Ma play o kere kun
[01/09/2024, 11:21:51 PM] Ola Mummy: Na like 6.5inches
[01/09/2024, 11:23:20 PM] Aduke 😹
: O kere 😹
[01/09/2024, 11:26:33 PM] Ola Mummy: image omitted
[01/09/2024, 11:27:17 PM] Aduke 💕: <attached: 00000269-STICKER-2024-09-01-23-27-
17.webp>
[01/09/2024, 11:33:41 PM] Ola Mummy: And I Dey fear to show you view once
[01/09/2024, 11:33:57 PM] Ola Mummy: Make you no go cast am
[01/09/2024, 11:34:12 PM] Ola Mummy: All in the name of proof
[01/09/2024, 11:35:08 PM] Aduke 😂
: lol 😂
[01/09/2024, 11:35:20 PM] Aduke 💕: Me self no wan see your view cos it’s small
[01/09/2024, 11:35:40 PM] Ola Mummy: Ahh Abi you Dey fear
[01/09/2024, 11:35:44 PM] Ola Mummy: He fit too big
[01/09/2024, 11:36:50 PM] Aduke 💕: No o
[01/09/2024, 11:36:55 PM] Aduke 💕: Ani o small
[01/09/2024, 11:38:32 PM] Ola Mummy: Ani is big
[01/09/2024, 11:41:33 PM] Aduke 💕: O kere
[01/09/2024, 11:41:35 PM] Aduke 💕: Seh
[01/09/2024, 11:42:30 PM] Ola Mummy: Sheybi na me get my thing
[01/09/2024, 11:42:38 PM] Ola Mummy: I say he big
[01/09/2024, 11:42:45 PM] Ola Mummy: Shey you don see am before ni
[01/09/2024, 11:43:43 PM] Aduke 💕: He no big for my own eyes seh
[01/09/2024, 11:43:44 PM] Aduke 💕: Nope
[01/09/2024, 11:44:11 PM] Ola Mummy: How you come take know say he small
[01/09/2024, 11:45:05 PM] Aduke 😹
: How I wan explain bayi 🤲😹
[01/09/2024, 11:45:39 PM] Aduke 💕: My bby own is bigger than your own
[01/09/2024, 11:46:05 PM] Ola Mummy: Don’t go there
[01/09/2024, 11:46:14 PM] Ola Mummy: Who be your babe sef
[01/09/2024, 11:46:56 PM] Aduke 💕: Ehn o play
[01/09/2024, 11:47:03 PM] Aduke 😩
: Anonymous 😹 <This message was edited>
[02/09/2024, 9:19:28 AM] Ola Mummy: Hmm Dey play <This message was edited>
[02/09/2024, 9:19:41 AM] Ola Mummy: <attached: 00000295-AUDIO-2024-09-02-09-19-
41.opus>
[02/09/2024, 9:22:36 AM] Aduke 😂
: lol 😂 Koshi
[02/09/2024, 9:22:49 AM] Aduke 😹
: My babe wan kidnapped me 🤲😹 <This message was
edited>
[02/09/2024, 5:54:10 PM] Aduke 💕: You don Dey fat o
[02/09/2024, 5:54:21 PM] Ola Mummy: Fat keh 😹😹😹
[02/09/2024, 5:54:36 PM] Aduke 💕: Fr
[02/09/2024, 5:54:51 PM] Aduke 💕: Your cheeks is big
[02/09/2024, 5:59:13 PM] Ola Mummy: Dey play
[02/09/2024, 5:59:19 PM] Ola Mummy: Me wey Dey lean
[02/09/2024, 6:00:14 PM] Aduke 😂
: lol 😂 ode
[03/09/2024, 9:15:34 PM] Aduke 💕: Bby
[03/09/2024, 9:15:41 PM] Aduke 💕: How are you
[03/09/2024, 9:17:07 PM] Aduke 💕: Voice call, 39 sec
[07/09/2024, 10:04:29 AM] Ola Mummy: <attached: 00000308-PHOTO-2024-09-07-10-04-
29.jpg>
[07/09/2024, 10:07:36 AM] Aduke 😹
: Early momo see finish 🔪😹
[07/09/2024, 10:37:01 AM] Ola Mummy: Smally 😹😹
[07/09/2024, 10:49:28 AM] Aduke 💕: Koshi
[07/09/2024, 10:49:30 AM] Aduke 💕: Lemme o
[07/09/2024, 10:49:37 AM] Aduke 💕: Oshe aro kutu kutu o
[07/09/2024, 10:50:16 AM] Ola Mummy: Pained
[08/09/2024, 8:04:30 AM] Ola Mummy: <attached: 00000315-VIDEO-2024-09-08-08-04-
30.mp4>
[08/09/2024, 8:04:34 AM] Ola Mummy: Good morning
[08/09/2024, 8:37:10 AM] Aduke 💕: Kai naw
[08/09/2024, 8:40:43 AM] Aduke 😹
: Thank God I no fine make I use am hold body 🤲😹
[08/09/2024, 9:57:34 AM] Ola Mummy: You sha short
[08/09/2024, 9:57:58 AM] Ola Mummy: None of our classmate be like you 😂 na you
short pass
[08/09/2024, 9:58:33 AM] Aduke 😂
: lol 😂
[08/09/2024, 9:58:39 AM] Ola Mummy: I’m very sure that when we are in scul you are
the shortest in the class you go look like small pikin
[08/09/2024, 9:58:44 AM] Aduke 💕: See finish
[08/09/2024, 9:58:59 AM] Ola Mummy: You look like my junior sis
[08/09/2024, 9:59:02 AM] Aduke 💕: Kai naw
[08/09/2024, 9:59:05 AM] Aduke 💕: Koshi
[08/09/2024, 9:59:15 AM] Ola Mummy: And the girl is 12
[08/09/2024, 9:59:17 AM] Ola Mummy: 😂😂😂
[08/09/2024, 9:59:27 AM] Ola Mummy: Go talk 🙈🧏
[08/09/2024, 9:59:55 AM] Aduke 💕: Ah
[08/09/2024, 10:40:27 PM] Ola Mummy: Smally 😝😂
[08/09/2024, 10:40:49 PM] Aduke 💕: Lemme o
[08/09/2024, 10:42:49 PM] Aduke 💕: <attached: 00000333-STICKER-2024-09-08-22-42-
49.webp>
[08/09/2024, 10:43:38 PM] Ola Mummy: My cord tall pas you
[08/09/2024, 10:44:59 PM] Aduke 💕: Ah see finish
[08/09/2024, 10:45:13 PM] Ola Mummy: <attached: 00000336-STICKER-2024-09-08-22-45-
13.webp>
[09/09/2024, 2:36:32 PM] Aduke 💕: image omitted
[09/09/2024, 2:36:38 PM] Ola Mummy: image omitted
[09/09/2024, 2:37:47 PM] Aduke 💕: image omitted
[09/09/2024, 2:37:47 PM] Ola Mummy: image omitted
[09/09/2024, 2:38:38 PM] Aduke 💕: image omitted

You might also like